DNC convention 2024: Date, time and schedule - Guide to how di Democratic National Convention go happun - BBC News Pidgin (2024)

DNC convention 2024: Date, time and schedule - Guide to how di Democratic National Convention go happun - BBC News Pidgin (1)

Wia dis foto come from, AFP

Article information
  • Author, Madeline Halpert
  • Role, Reporting from Chicago

With just three months to go before di 2024 election, thousands dey ready to gather for Chicago dis week for di Democratic National Convention.

Na tradition wey go back to di 1830s, wen a group of Democratic delegates wey support President Andrew Jackson bin gather for Baltimore to nominate am for a second term.

Dis year go look slightly different from odas, as di Democratic Party don already officially nominate Vice-President Kamala Harris for one virtual roll call after President Joe Biden drop out of di race.

But many of di oda DNC traditions - including appearances from celebrities and memorable speeches from party leaders - go remain di same. Dis na wetin you need to know.

When and where be the DNC?

Dis year convention dey happun for di United Center Arena for Chicago from Monday 19 August to Thursday 22 August.

DNC convention 2024: Date, time and schedule - Guide to how di Democratic National Convention go happun - BBC News Pidgin (2)

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin dey happen for the DNC?

Because Ms Harris and Mr Walz don already dey nominated, dis year convention go focus on speeches from prominent Democrats and di adoption of di party platform.

Delegates dey work during di day to finalise di platform, draft wey don already dey released.

E focus on issues, including plans to lower inflation, mitigate climate change and tackle gun violence. For di draft, Democrats highlight di party positions with Project 2025, wey be a super conservative blueprint for wetin a second Trump administration fit look like, wey Heritage Foundation be di author. Trump try to distance imself from di project, though several of im padi-padi dem bin dey involved in di writing.

Who go speak?

Plenti prominent Democrats and celebrities go take di stage for Chicago.

President Biden go headline di convention on Monday night. Di crowd go also hear from First Lady Jill Biden, Chicago Mayor Brandon Johnson and oda Democratic leaders.

On Tuesday, former President Barack Obama dey expected to deliver remarks. Illinois Governor JB Pritzker and Ms Harris’s husband, Second Gentleman Doug Emhoff, go also address di convention on Tuesday.

Wednesday line-up according to reports feature former President Bill Clinton and former Speaker of di House Nancy Pelosi, among odas.

Ms Harris running mate, Minnesota Governor Tim Walz, go give di prime-time speech dat night after im nomination.

Di most important night of di convention na Thursday, wen Vice-President Harris go take di stage. She go formally accept di presidential nomination and give her speech on di final night of di convention dedicated "For the Future."

Former Secretary of State Hillary Clinton, former First Lady Michelle Obama, Senate Majority Leader Chuck Schumer and House Minority Leader Hakeem Jeffries go also take di stage at some point during di week.

Famous politicians no be di only ones wey go make appearance. Di convention go also hear from several everyday Americans, including Trump voters.

Who else go dey in attendance?

DNC convention 2024: Date, time and schedule - Guide to how di Democratic National Convention go happun - BBC News Pidgin (3)

Wia dis foto come from, AFP

Around 50,000 pipo dey expected to attend dis year convention for Chicago. E include thousands of delegates wey di state Democratic parties choose as well as super delegates, wey majorly be elected officials, notable members of di Democratic Party and some members of di Democratic National Committee.

Thousands of members of di media go also attend.

E go be a star-studded convention with appearances from several celebrities. For 2020, actors Julia Louis-Dreyfus and Eva Longoria attend di convention, while Elizabeth Banks and America Ferrera attend for 2016.

Rumours dey go round whether mega-stars Beyoncé and Taylor Swift go attend dis year, but dem never actually confam say dem go dey dia.

Protests go happun?

Demonstrations dey planned for outside di DNC venue, many of wey dey centred around opposition to US support of Israel war for Gaza. Organisers don say as many as 10,000 pipo fit come to march. Protesters don dey fight with di city of Chicago about wia dem fit demonstrate.

How the public fit watch?

Members of di public fit only attend di convention in person by becoming volunteers.

Major TV networks go provide coverage of di speeches and events, as well as C-SPAN.

Additionally, for di first time ever, di convention get plans to offer vertical streams of the events for TikTok, Instagram and YouTube, so viewers fit watch for their phones.

You fit follow di latest news, including daily live pages and analysis from BBC teams for di Democratic convention, for bbc.com/news.

DNC convention 2024: Date, time and schedule - Guide to how di Democratic National Convention go happun - BBC News Pidgin (4)

DNC convention 2024: Date, time and schedule - Guide to how di Democratic National Convention go happun - BBC News Pidgin (2024)

References

Top Articles
Meet the Cast of Below Deck Season 11 — and See Which Crew Members Are Returning | Bravo TV Official Site
'Below Deck' Season 10 cast—Meet the crew for "most shocking season yet"
Automated refuse, recycling for most residences; schedule announced | Lehigh Valley Press
Katie Pavlich Bikini Photos
Blorg Body Pillow
I Make $36,000 a Year, How Much House Can I Afford | SoFi
Television Archive News Search Service
Brady Hughes Justified
Pieology Nutrition Calculator Mobile
Wisconsin Women's Volleyball Team Leaked Pictures
Otterbrook Goldens
Publix 147 Coral Way
Bill Devane Obituary
Craigslist Pets Sac
Hilo Hi Craigslist
WEB.DE Apps zum mailen auf dem SmartPhone, für Ihren Browser und Computer.
Eine Band wie ein Baum
Tyler Sis University City
Home
Meta Carevr
Claio Rotisserie Menu
Tu Housing Portal
Mosley Lane Candles
417-990-0201
The Rise of "t33n leaks": Understanding the Impact and Implications - The Digital Weekly
Ellafeet.official
Gideon Nicole Riddley Read Online Free
ATM Near Me | Find The Nearest ATM Location | ATM Locator NL
Cl Bellingham
RALEY MEDICAL | Oklahoma Department of Rehabilitation Services
Culvers Lyons Flavor Of The Day
M Life Insider
Riverton Wyoming Craigslist
Walgreens On Secor And Alexis
Tinfoil Unable To Start Software 2022
Here's Everything You Need to Know About Baby Ariel
Goats For Sale On Craigslist
Craigslist Houses For Rent Little River Sc
Arch Aplin Iii Felony
Petfinder Quiz
News & Events | Pi Recordings
Sapphire Pine Grove
Lesson 5 Homework 4.5 Answer Key
Meee Ruh
Richard Mccroskey Crime Scene Photos
Craiglist.nj
Rétrospective 2023 : une année culturelle de renaissances et de mutations
Verilife Williamsport Reviews
Unbiased Thrive Cat Food Review In 2024 - Cats.com
Mazda 3 Depreciation
What Responsibilities Are Listed In Duties 2 3 And 4
Unity Webgl Extreme Race
Latest Posts
Article information

Author: Foster Heidenreich CPA

Last Updated:

Views: 5693

Rating: 4.6 / 5 (56 voted)

Reviews: 87% of readers found this page helpful

Author information

Name: Foster Heidenreich CPA

Birthday: 1995-01-14

Address: 55021 Usha Garden, North Larisa, DE 19209

Phone: +6812240846623

Job: Corporate Healthcare Strategist

Hobby: Singing, Listening to music, Rafting, LARPing, Gardening, Quilting, Rappelling

Introduction: My name is Foster Heidenreich CPA, I am a delightful, quaint, glorious, quaint, faithful, enchanting, fine person who loves writing and wants to share my knowledge and understanding with you.